nwadanga
Weezy Sir tanz plz sir i nid ur help i deleted a stylesheet in ma site and me i dnt knw d style wey i deleted cux i put d sylesheet in my footer and all my pages turn black i like it ooh and me no no wetin do me and i went and delete d sylesheet d worst part is dat i dnt no d type imidietly i deleted it all my site turned white and all d java script i put inside div all of dem just becume white plz sir i nid dat stylesheet again plz help me bcux i no u wil do so plz sir my site
http://www.ploadedwap.xtgem.com plz sir help me..