nwadanga Weezy Weezy plz i nid a code dat will join my page and image togeda like urz MODDING ZONE and u put image on top of i need d code dat wil join mine sir plz second is dat i need d div code u used in dat of site below it example:bible quize and ansers VIEW go b d link plz weezy i nid 2 of dem