Weezy
nwadanga Whch css stylesheet are u using?
nwadanga
Weezy Sir plz i nid ur best file list code like urz plz and hw to use it
nwadanga
Weezy Sir tanz plz sir i nid ur help i deleted a stylesheet in ma site and me i dnt knw d style wey i deleted cux i put d sylesheet in my footer and all my pages turn black i like it ooh and me no no wetin do me and i went and delete d sylesheet d worst part is dat i dnt no d type imidietly i deleted it all my site turned white and all d java script i put inside div all of dem just becume white plz sir i nid dat stylesheet again plz help me bcux i no u wil do so plz sir my site
http://www.ploadedwap.xtgem.com plz sir help me..
Weezy
nwadanga Den add the </div> tag where u wnt the line to close
nwadanga
nwadanga Sir plz dat div stylez u gave me plz i nid d div to b like urz wat i mean is dat i nid dat litle line dat start 4rm ur google site serch and end on FUNNY TRIVIAL i can do it to cover all my site like dis u go </div> u go remove / den d tin go cover all tin bt me i nid it to cover like up to 3 or 4 items den anoda line go continue
nwadanga
Weezy K sir wan of ma frend av done it 4me sir it has start wokin tanx sir
Weezy
nwadanga Only the admin can upload to xtgem ..and for ur second question ..paste the code leme edit it for you
nwadanga
nwadanga Oga weezy d last one work very well so am tankin u
plz sir i nid my visitor to be uploadin files in ma site plz sir how can i do dat?
Second? Is dat i paste ur file list code in ma site d tin list ma files bt if u want to download it d tin wil b sayin (uh oh d page u ar luckin is nt available or could mite b deleted sir plz wat can i do 4 dat?
nwadanga
Weezy K sir plz wen it wuld b available let me no plz