Weezy
sung If the link is not up to 32 digits .. Use //// to complete it or use space!
sung
jeggs Guy u get me o,i sabi am,my problem i download opera am tryin to open i saw opera.jar,_jar inside and secondly weezy abeg as me my link is nt up to 32words wer cn i add space to make it up to 32words pls weezy ansa me
jeggs
sung Download the zip file of the operaMini n use your blueftp to open then extract,edit and repackage it. Make sure it's
OperaMini.zip Make sure u have your
Class Translator
Class Editor
sung
Weezy Weezy d only oga at top,pls i downloaded opera to mod bt am tryin open d opera to see d classes,to editin bt i'm seeing .jar and another opera i stil _jar pls hw cn do it to see d clases
Weezy
sung I still dont get u ..screenshot and send to me leme take a view!
YOUNGWEEZY
Weezy Weezy plz give me code 4 that ur background
sung
Weezy I mean does div class u used to cover ur link in ur wapmaster
Weezy
sung Pls wat dyu mean by circulating?
sung
Weezy Never mind,pls hw cn get mine own 2go funny pix like urs pls(2) pls wch div class d u use to circlculate all does ur wapmaster like javascripts apart frm main pls